Saturday 25 October 2014

perPage: 7,
Nigeria is a country where: *Weddings must always be on saturday *you must always put on native to weddings *when one has any problem,its 'ise aye'... Den i now ask myself,se 'aye' no dey abroad ni...lol *pple using android and bb still dey find cheat up and down *singlet na our danfo drivers uniform *its guys responsibility to always buy gifts 4 dia gals(chai) *where terrorist fit upload ova 5mins video from d forest on youtube,and we wey dey city no go fit upload 1min video(se i no go pack my load go forest lyk dis) *where maths teachers be lyk 'example, 2+2=4' then 'home work, 2*2/2*48x+3b=? Chai... Maths teachers,no be so u give us 4 d example na *where public skuls beta pass private skuls... Chai *where some pple go finish reading this,and hand go pain dem to drop comment... Lol COPYRIGHT . Personally written by Comrade Olamilekan....

0 comments:

Post a Comment

Blog Archive

GET THE LOVE OF YOUR LIFE

Popular Posts

Recent Posts